cry
Naija
Etymology
From: English cry
Pronunciation
- Kraî
Noun
- Sey person dey comot water for eye.
- Na so so cry she dey cry since morning. — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, She has been shedding tears since morning.)
Antonym
Translation
- English: cry
Verb
- Make person dey spoil mouth, con dey shout because someting pain am or im no happy.
- Na so so cry she dey cry since morning — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, She has been crying since morning.)
- I hear person cry from inside. — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, I heard someone crying from inside.)
Antonym
Translation
- English: cry