cry

Naija

Etymology

From: English cry

Pronunciation

  • kraî

Play Play

Noun

  • Sey person dey comot water for eye.
  • Na so so cry she dey cry since morning.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, She has been shedding tears since morning.)

Antonym

Translation

  • English: cry

Verb

  • Make person dey spoil mouth, con dey shout because someting pain am or im no happy.
  • Na so so cry she dey cry since morning  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, She has been crying since morning.)
  • I hear person cry from inside.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, I heard someone crying from inside.)

Antonym

Translation

  • English: cry