cry

Revision as of 21:56, 3 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English cry

Pronunciation

  • kraî

Play Play

Verb

  • Make water dey comot for person eye because something dey pain am or because e no happy.
  • Na so so cry she dey cry since morning  — (She has been crying since morning.)
  • I hear person cry from inside.  — (I heard someone crying from inside.)

Antonym

Translation

  • English: cry