cry

Revision as of 14:23, 4 December 2020 by 160.152.225.21 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English cry

Pronunciation

kraĭ


Noun

Sey person dey comot water for eye.

  • Na so so cry she dey cry since morning.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, She has been shedding tears since morning.)

Antonym

Translation

  • English: cry

Verb

Make person dey spoil mouth shout because someting pain am or im no happy.

  1. Na so so cry she dey cry since morning  — ( insert translation )
    I hear person cry from inside.  — ( insert translation )

Antonym

Translation

  • English: cry