cuchinchair

Naija

Etymology

From English: cushion

Pronunciation

  • kútʃìntʃɛ̂

Play Play

Noun

  • Bag of cloth with many sof sof material wey dey take dey sitdon.
  • Dem get cuchinchair for di house.  — (Egbokhare_2020, They have upholstery furniture in their house.)

Translations

  • English: upholstery furniture