cuchinchair

Revision as of 21:57, 3 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English: cushion and chair

Pronunciation

  • kútʃìntʃɛ̂

Play Play

Noun

  • Bag of cloth with many soft soft material wey dey take dey siddon.
  • Dem get cuchinchair for di house.  — (They have upholstery furniture in their house.)

Translations

  • English: upholstery furniture