Difference between revisions of "curving"

Line 15: Line 15:
 
#:* {{ux|dv|Na '''curving''' Messi use score. |(Egbokhare_2020, It's a banana kick Messi used in scoring the goal.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na '''curving''' Messi use score. |(Egbokhare_2020, It's a banana kick Messi used in scoring the goal.)}}
 
#When person dey use style dey dodge person.
 
#When person dey use style dey dodge person.
#:* {{ux|dv| Na '''curving''' dat babe dey do you. |(Egbokhare_2020, It's a banana kick Messi used in scoring the goal.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na '''curving''' dat babe dey do you. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, That lady has rejected you.)}}
  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''banana kick, reject''
 
* English: ''banana kick, reject''

Revision as of 12:07, 20 January 2021

Naija

Etymology

From English: curving

Pronunciation

  • kɔ́vìn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency in raw corpus: 0

Noun

  1. Football wey person play wey bend.
    • Na curving Messi use score.  — (Egbokhare_2020, It's a banana kick Messi used in scoring the goal.)
  2. When person dey use style dey dodge person.
    • Na curving dat babe dey do you.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, That lady has rejected you.)


Translations

  • English: banana kick, reject