curving

Revision as of 14:41, 13 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English: curving

Pronunciation

  • kɔ́vìn

Play Play

Noun

  1. Football wey person play wey bend.
    • Na curving Messi use score.  — (Egbokhare_2020, Messi scored by making the ball bend in a certain direction.)
  2. When person dey use style dey dodge person.
    • Na curving dat babe dey do you.  — (NSC_2021, That lady is avoiding you.)

Translations

  • English: banana kick, reject