curving

Naija

Etymology

From English: curving

Pronunciation

  • kɔ́vìn

Play Play

Noun

  1. Football wey person play wey bend.
    • Na curving Messi use score.  — (Egbokhare_2020, It's a banana kick Messi used in scoring the goal.)
  2. When person dey use style dey dodge person.
    • Na curving dat babe dey do you.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, That lady has rejected you.)

Translations

  • English: banana kick, reject