curving

Revision as of 21:59, 3 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: curving

Pronunciation

  • kɔ́vìn

Play Play

Noun

  1. Football wey person play wey bend.
    • Na curving Messi use score.  — (Messi scored by making the ball bend in a certain direction.)
  2. When person dey use style dey dodge person.
    • Na curving dat babe dey do you.  — (That lady is avoiding you.)

Translations

  • English: banana kick, reject