dabaru
Naija
Etymology
From: Yoruba daru (to scatter)
Pronunciation
- dàbàrú
Verb
Intransitive
- Make someting wey good before no con good again.
- Edidiong dabaru everything. — (Egbokhare_2020, Edidiong disrupted everything.)
- Dem still wan dabaru di whole thing. — (deuber__6462, They still have the intention of interrupting the whole thing.)
- But Rotimi warn say some tins wey di kontri dey face fit dabaru di good plans wey Emefiele get. — (bbc__21601, Rotimi warned that the situation of things in the country, might disrupt the good plans Emfiele had set in place.)
Synonyms
Translations
- English: to disrupt