Difference between revisions of "dagger"

Line 27: Line 27:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Make person chuck anoder person with wetin sharp like knife.
+
Make person [[chuk]] anoder person with wetin sharp like knife.
 
#: {{ux|dv|No worry, I go '''dagger''' am soon. |( Egbokhare_2020, Don't worry, I will stab him soon.)}}
 
#: {{ux|dv|No worry, I go '''dagger''' am soon. |( Egbokhare_2020, Don't worry, I will stab him soon.)}}
  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[kill]]  
+
* [[chuk]]  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''stab''
 
* English: ''stab''

Revision as of 18:42, 20 January 2021

Naija

Etymology

From English: dagger

Pronunciation

  • dágà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 4
  • Frequency rank in raw corpus: 13107

Noun

Someting wey dey sharp like knife.

  • Before now e dey illegal for pesin to carry gun, pistol, dagger or oda dangerous weapon without any reason go church for Virginia while service dey go on, according to di state law.  — (bbc__19612, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: dagger


Verb

Make person chuk anoder person with wetin sharp like knife.

  1. No worry, I go dagger am soon.  — ( Egbokhare_2020, Don't worry, I will stab him soon.)


Synonyms

Translations

  • English: stab