Difference between revisions of "dagger"

Line 18: Line 18:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person [[chuk]] anoder person or someting with wetin sharp like knife.
 
* Make person [[chuk]] anoder person or someting with wetin sharp like knife.
:* {{ux|dv|No worry, I go '''dagger''' am soon. |( Egbokhare_2020, Don't worry, I will stab him soon.)}}
+
:* {{ux|dv| De tell am sey de go '''dagger''' am if e not stop to dey run mouth [[praprapra]]. |( Egbokhare_2020, They said they'll stab him if he does not stop running his mouth.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[chuk]]  
 
* [[chuk]]  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''stab''
 
* English: ''stab''

Revision as of 16:14, 27 July 2021

Naija

Alternative form

daga, dager

Etymology

From English: dagger

Pronunciation

  • dágà

Play Play

Noun

  • Someting wey dey sharp like knife.
  • Before now e dey illegal for pesin to carry gun, pistol, dagger or oda dangerous weapon without any reason...  — (bbc__19612, Before now, it was illegal for one to be in possession of gun, pistol, dagger or any other dangerous weapon without any reason.)

Translations

  • English: dagger

Verb

  • Make person chuk anoder person or someting with wetin sharp like knife.
  • De tell am sey de go dagger am if e not stop to dey run mouth praprapra.  — ( Egbokhare_2020, They said they'll stab him if he does not stop running his mouth.)

Synonyms

Translations

  • English: stab