Difference between revisions of "dagger"

Line 17: Line 17:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Someting wey dey sharp like knife.
 
* Someting wey dey sharp like knife.
:* {{ux|dv| Before now e dey illegal for pesin to carry gun, pistol, '''dagger''' or oda dangerous weapon without any reason... |(bbc__19612, Before now, it was illegal for one to be in possession of gun, pistol, dagger or any other dangerous weapon without any reason.)}}
+
:* {{ux|dv| Before now e dey illegal for pesin to carry gun, pistol, '''dagger''' or oda dangerous weapon without any reason. |(bbc__19612, Before now, it was illegal for one to be in possession of gun, pistol, dagger or any other dangerous weapon without any reason.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''dagger''
 
* English: ''dagger''

Revision as of 15:00, 13 June 2022

Naija

Alternative form

daga, dager

Etymology

From English: dagger

Pronunciation 1

  • dágà

Play Play

Pronunciation 2

  • dàgá


Noun

  • Someting wey dey sharp like knife.
  • Before now e dey illegal for pesin to carry gun, pistol, dagger or oda dangerous weapon without any reason.  — (bbc__19612, Before now, it was illegal for one to be in possession of gun, pistol, dagger or any other dangerous weapon without any reason.)

Translations

  • English: dagger

Verb

  • Make person chuk anoder person or someting with wetin sharp like knife.
  • De tell am sey de go dagger am if e not stop to dey run mouth praprapra.  — ( Egbokhare_2020, They said they'll stab him if he does not stop running his mouth.)

Synonyms

Translations

  • English: stab