Difference between revisions of "dagger"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 17: | Line 17: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Someting wey dey sharp like knife. | * Someting wey dey sharp like knife. | ||
− | :* {{ux|dv| Before now e dey illegal for pesin to carry gun, pistol, '''dagger''' or oda dangerous weapon without any reason | + | :* {{ux|dv| Before now e dey illegal for pesin to carry gun, pistol, '''dagger''' or oda dangerous weapon without any reason. |(bbc__19612, Before now, it was illegal for one to be in possession of gun, pistol, dagger or any other dangerous weapon without any reason.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''dagger'' | * English: ''dagger'' | ||
Line 23: | Line 23: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person [[chuk]] anoder person or someting with wetin sharp like knife. | * Make person [[chuk]] anoder person or someting with wetin sharp like knife. | ||
− | :* {{ux|dv| De tell am sey de go '''dagger''' am if e not stop to dey run mouth [[praprapra]]. |( | + | :* {{ux|dv| De tell am sey de go '''dagger''' am if e not stop to dey run mouth [[praprapra]]. |( They said they'll stab him if he does not stop running his mouth.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[chuk]] | * [[chuk]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''stab'' | * English: ''stab'' |
Latest revision as of 10:17, 5 May 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From English: dagger
Pronunciation 1
- dágà
Pronunciation 2
- dàgá
Noun
- Someting wey dey sharp like knife.
- Before now e dey illegal for pesin to carry gun, pistol, dagger or oda dangerous weapon without any reason. — (bbc__19612, Before now, it was illegal for one to be in possession of gun, pistol, dagger or any other dangerous weapon without any reason.)
Translations
- English: dagger
Verb
- Make person chuk anoder person or someting with wetin sharp like knife.
- De tell am sey de go dagger am if e not stop to dey run mouth praprapra. — ( They said they'll stab him if he does not stop running his mouth.)
Synonyms
Translations
- English: stab