Difference between revisions of "dagger"

 
Line 23: Line 23:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person [[chuk]] anoder person or someting with wetin sharp like knife.
 
* Make person [[chuk]] anoder person or someting with wetin sharp like knife.
:* {{ux|dv| De tell am sey de go '''dagger''' am if e not stop to dey run mouth [[praprapra]]. |( Egbokhare_2020, They said they'll stab him if he does not stop running his mouth.)}}
+
:* {{ux|dv| De tell am sey de go '''dagger''' am if e not stop to dey run mouth [[praprapra]]. |( They said they'll stab him if he does not stop running his mouth.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[chuk]]  
 
* [[chuk]]  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''stab''
 
* English: ''stab''

Latest revision as of 10:17, 5 May 2023

Naija

Alternative form

daga, dager

Etymology

From English: dagger

Pronunciation 1

  • dágà

Play Play

Pronunciation 2

  • dàgá


Noun

  • Someting wey dey sharp like knife.
  • Before now e dey illegal for pesin to carry gun, pistol, dagger or oda dangerous weapon without any reason.  — (bbc__19612, Before now, it was illegal for one to be in possession of gun, pistol, dagger or any other dangerous weapon without any reason.)

Translations

  • English: dagger

Verb

  • Make person chuk anoder person or someting with wetin sharp like knife.
  • De tell am sey de go dagger am if e not stop to dey run mouth praprapra.  — ( They said they'll stab him if he does not stop running his mouth.)

Synonyms

Translations

  • English: stab