Difference between revisions of "dagger"
(→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative form=== | ||
+ | [[daga]], [[dager]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From English: ''dagger'' | From English: ''dagger'' |
Revision as of 16:11, 27 July 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From English: dagger
Pronunciation
- dágà
Noun
- Someting wey dey sharp like knife.
- Before now e dey illegal for pesin to carry gun, pistol, dagger or oda dangerous weapon without any reason... — (bbc__19612, Before now, it was illegal for one to be in possession of gun, pistol, dagger or any other dangerous weapon without any reason.)
Translations
- English: dagger
Verb
- Make person chuk anoder person or someting with wetin sharp like knife.
- No worry, I go dagger am soon. — ( Egbokhare_2020, Don't worry, I will stab him soon.)
Synonyms
Translations
- English: stab