dagger

Revision as of 18:41, 20 January 2021 by 154.66.44.114 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English: dagger

Pronunciation

  • dágà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 4
  • Frequency rank in raw corpus: 13107

Noun

Someting wey dey sharp like knife.

  • Before now e dey illegal for pesin to carry gun, pistol, dagger or oda dangerous weapon without any reason go church for Virginia while service dey go on, according to di state law.  — (bbc__19612, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: dagger


Verb

Make person chuck anoder person with wetin sharp like knife.

  1. No worry, I go dagger am soon.  — ( Egbokhare_2020, Don't worry, I will stab him soon.)


Synonyms

Translations

  • English: stab