dagger
Naija
Etymology
From English: dagger
Pronunciation
- dágà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 4
- Frequency rank in raw corpus: 13107
Noun
Someting wey dey sharp like knife.
- Before now e dey illegal for pesin to carry gun, pistol, dagger or oda dangerous weapon without any reason go church for Virginia while service dey go on, according to di state law. — (bbc__19612, __no translation__)
Synonyms
Translations
- English: dagger
Verb
Make person chuk anoder person with wetin sharp like knife.
- No worry, I go dagger am soon. — ( Egbokhare_2020, Don't worry, I will stab him soon.)
Synonyms
Translations
- English: stab