dagger
Naija
Alternative form
Etymology
From English: dagger
Pronunciation
- dágà
Noun
- Someting wey dey sharp like knife.
- Before now e dey illegal for pesin to carry gun, pistol, dagger or oda dangerous weapon without any reason... — (bbc__19612, Before now, it was illegal for one to be in possession of gun, pistol, dagger or any other dangerous weapon without any reason.)
Translations
- English: dagger
Verb
- Make person chuk anoder person or someting with wetin sharp like knife.
- De tell am sey de go dagger am if e not stop to dey run mouth praprapra. — ( Egbokhare_2020, They said they'll stab him if he does not stop running his mouth.)
Synonyms
Translations
- English: stab