dailypay

Revision as of 12:54, 21 January 2021 by 154.66.35.34 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: daily pay

Pronunciation

  • délípê

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf


Noun

Money wey person dey collect everyday for work wey e do.

  1. Na dailypay dem dey do for di company o.  — (Egbokhare_2020, They pay daily in the company.)

Translations

  • English: wages