dailypay
Naija
Etymology
From English: daily pay
Pronunciation
- délípê
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
Noun
Money wey person dey collect everyday for work wey e do.
- Na dailypay dem dey do for di company o. — (Egbokhare_2020, They pay daily in the company.)
- Di work wey I dey do na dailypay o. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I am being paid daily for the work I do.)
Translations
- English: wages