dailypay

Naija

Etymology

From English: daily pay

Pronunciation

  • délípê

Play Play

Noun

  • Money wey person dey collect everyday for work wey e do.
  • Na dailypay dem dey do for di company o.  — (Egbokhare_2020, They pay daily in the company.)
  • Di work wey I dey do na dailypay o.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I am being paid daily for the work I do.)

Translations

  • English: wages