dailypay

Revision as of 15:01, 13 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English: daily pay

Pronunciation

  • délípê

Play Play

Noun

  • Money wey de dey pay person when day finish for di work wey e do dat day.
  • Na dailypay dem dey do for di company o.  — (Egbokhare_2020, They pay daily in the company.)
  • Di work wey I dey do na dailypay o.  — (NSC_2021, I am being paid daily for the work I do.)

Translations

  • English: wages