dailypay

Revision as of 10:17, 5 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: daily pay

Pronunciation

  • délípê

Play Play

Noun

  • Money wey de dey pay person when day finish for di work wey e do dat day.
  • Na dailypay dem dey do for di company o.  — ( They pay daily in the company.)
  • Di work wey I dey do na dailypay o.  — ( I am being paid daily for the work I do.)

Translations

  • English: wages