danshiki

Naija

Etymology

From: Hausa dan ciki, literally meaning shirt or inner garment

Pronunciation

  • dànʃíkí

Play Play

Noun

  • Na type of cloth wey men dey wear wey di trouser no dey reach knee.
  • E sew danshiki.  — (Egbokhare_2020, He sewed danshiki.)
  • Na danshiki I wear for my wedding.  — (Egbokhare_2020, I wore danshiki on my wedding day.)

Translations

  • English: tunic