danshiki

Revision as of 10:18, 5 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Hausa dan ciki, literally meaning shirt or inner garment.

Pronunciation

  • dànʃíkì

Play Play

Noun

  • One kind cloth wey men dey wear wey di trouser no dey reach knee.
  • E sew danshiki.  — (He sewed danshiki.)
  • Na danshiki I wear for my wedding.  — (I wore danshiki on my wedding day.)

Translations

  • English: tunic