Difference between revisions of "dash"

Line 13: Line 13:
 
* Frequency in raw corpus: 90
 
* Frequency in raw corpus: 90
 
* Frequency rank in raw corpus: 2234
 
* Frequency rank in raw corpus: 2234
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
  
 
===Definition===
 
===Definition===

Revision as of 19:03, 4 November 2020

Naija

Etymology

From: English dash

Pronunciation

  • dâʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3338
  • Frequency in raw corpus: 90
  • Frequency rank in raw corpus: 2234

Definition

To give person someting free.

Noun

  1. No be dash.  — (NST_cleaned__25170, It is not free.)
    Authorities nack am charge say im carry dash Grace di degree.  — (bbc__18064, __no translation__)
  2. obj (frequency:3)
    Some of di furniture wey goment buy dash di newly married couples  — (bbc__91194, )
    Ganduje videos make oda senators dey yab me - Rabiu Kwankwaso No be EFCC I dash N10m, na pipo wey dey organise marathon I give - Ganduje  — (bbc__26866, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: no definition


Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: no definition

Verb

dash: to give away -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    I dash am money.  — (I gave him/her money.)
  2. obj (frequency:13)
    Dash money  — (bbc__26945, __no translation__)
    Who dash am!  — (jw__8967, __no translation__)
  3. aux-nsubj-obj (frequency:5)
    You go dash am.  — (ONI_16_Thief_DG__63, You will give him.)
    Other people dey dash pikin wey no get mama and papa money.  — (jw__30181, __no translation__)
  4. mark-obj (frequency:4)
    Make dem know sey the main thing wey carry us go meet dem na to help dem learn about Jehovah, no be to dash dem things.  — (jw__23004, __no translation__)
    Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey dash dia daughters dem dia own wombs.  — (bbc__86546, __no translation__)
  5. obj-obl:arg (frequency:4)
    How to survive new 30k minimum wage EU wan dash laptops and phones to NYSC corpers  — (bbc__56642, __no translation__)
    Johnson dash you one room for dis compound, you fit abuse and insult and commonize me like dat?  — (deuber__1878, __no translation__)
  6. nsubj-obj (frequency:3)
    Drake talk say im dash people almost $1 million wey be di budget to shoot di video.  — (bbc__43617, __no translation__)
    Many people say e dash Arsenal di three points, but Arsenal work for di two goals wey dem score,  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__119, Many people said he gave Arsenal the three points, but Arsenal worked for the two goals which they scored.)
  7. mark-nsubj-obj (frequency:3)
    You go happy well well if person dash you better thing or wetin you really need.  — (jw__38670, __no translation__)
    Military courts inside Cameroon complete paper work late Friday to free some of de 289 prisoners weh President Biya dash presidential pardon.  — (bbc__67209, __no translation__)
  8. obj-obl:mod (frequency:2)
    Fidel Castro bin dash Russia Vladimir Shatalov as gift for di 1970s.  — (bbc__33002, __no translation__)
    Di oga vice presido, dey hala dis hala to take react to one money poto-poto allegate, wey one former deputy tok-tok person of APC, Timi Frank, take rob ein bodi say, ein just kalebe some plenty billion of wi naira money from di pocket of di Federal Inland Revenue Service , to take dash pipo, as campaign money, wey ein take buy pipo vote, during di 2019 general election-dem.  — (ja102__2105, __no translation__)
  9. aux-conj-nsubj-obj (frequency:2)
    America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey dash vital information and im do investigators dem wuru-wuru.  — (bbc__14693, __no translation__)
    If dat person wake up, come meet me, I go dash you money, but if dat person no wake up, remember sey you need to also come meet me, and dash me money.  — (ENU_28_World-Food-Day_M__59, If that person wakes up, come and meet me. I will give you money. But if that person doesn't wake up, remember that you need to also come and meet me and give me money.)

Derived forms

Synonyms

  • donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141

Antonyms

  • donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141

Translations

  • English: to give away