Difference between revisions of "dash"

Line 25: Line 25:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Mek person give anoder person someting free
+
# Mek person give anoder person someting free
 
#:*{{ux|dv|I '''dash''' am money. |(Egbokhare_2020, I gave him/her money.)}}
 
#:*{{ux|dv|I '''dash''' am money. |(Egbokhare_2020, I gave him/her money.)}}
#: {{ux|dv|You go '''dash''' am. |(ONI_16_Thief_DG__63, You will give him.)}}
+
#:*{{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money. |(jw__30181, People give alms to orphans.)}}
#: {{ux|dv|Other people dey '''dash''' pikin wey no get mama and papa money. |(jw__30181, People give alms to orphans.)}}
+
# Transitive
# mark-obj (frequency:4)
 
# obj (frequency:3)
 
 
#: {{ux|dv|Some of di furniture wey goment buy '''dash''' di newly married couples |(bbc__91194, )}}
 
#: {{ux|dv|Some of di furniture wey goment buy '''dash''' di newly married couples |(bbc__91194, )}}
#: {{ux|dv|Ganduje videos make oda senators dey yab me - Rabiu Kwankwaso No be EFCC I '''dash''' N10m, na pipo wey dey organise marathon I give - Ganduje |(bbc__26866, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey '''dash''' dia daughters dem dia own wombs. |(bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)}}
#: {{ux|dv|Make dem know sey the main thing wey carry us go meet dem na to help dem learn about Jehovah, no be to '''dash''' dem things. |(jw__23004, __no translation__)}}
+
#
#: {{ux|dv|Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey '''dash''' dia daughters dem dia own wombs. |(bbc__86546, __no translation__)}}
 
# obj-obl:arg (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|How to survive new 30k minimum wage EU wan '''dash''' laptops and phones to NYSC corpers |(bbc__56642, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Johnson '''dash''' you one room for dis compound, you fit abuse and insult and commonize me like dat? |(deuber__1878, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Drake talk say im '''dash''' people almost $1 million wey be di budget to shoot di video. |(bbc__43617, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Many people say e '''dash''' Arsenal di three points, but Arsenal work for di two goals wey dem score, |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__119, Many people said he gave Arsenal the three points, but Arsenal worked for the two goals which they scored.)}}
 
# mark-nsubj-obj (frequency:3)
 
 
#: {{ux|dv|You go happy well well if person '''dash''' you better thing or wetin you really need. |(jw__38670, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You go happy well well if person '''dash''' you better thing or wetin you really need. |(jw__38670, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Military courts inside Cameroon complete paper work late Friday to free some of de 289 prisoners weh President Biya '''dash''' presidential pardon. |(bbc__67209, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Military courts inside Cameroon complete paper work late Friday to free some of de 289 prisoners weh President Biya '''dash''' presidential pardon. |(bbc__67209, __no translation__)}}

Revision as of 20:25, 4 November 2020

Naija

Etymology

From: English dash

Pronunciation

  • dâʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3338
  • Frequency in raw corpus: 90
  • Frequency rank in raw corpus: 2234

Definition

To get person someting free.

Noun

  • No be dash.  — (NST_cleaned__25170, It is not free.)
  • Authorities nack am charge say im carry dash Grace di degree.  — (bbc__18064, He was accused of falsely awarding the degree to Grace. )

Translations

  • English:dash

Verb

  1. Mek person give anoder person someting free
    • I dash am money.  — (Egbokhare_2020, I gave him/her money.)
    • Other people dey dash pikin wey no get mama and papa money.  — (jw__30181, People give alms to orphans.)
  2. Transitive
    Some of di furniture wey goment buy dash di newly married couples  — (bbc__91194, )
    Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey dash dia daughters dem dia own wombs.  — (bbc__86546, Experts have carried out 39 womb transplants and some of the live donors were mothers who willingly donated their wombs to their daughters.)
  3. You go happy well well if person dash you better thing or wetin you really need.  — (jw__38670, __no translation__)
    Military courts inside Cameroon complete paper work late Friday to free some of de 289 prisoners weh President Biya dash presidential pardon.  — (bbc__67209, __no translation__)
  4. obj-obl:mod (frequency:2)
    Fidel Castro bin dash Russia Vladimir Shatalov as gift for di 1970s.  — (bbc__33002, __no translation__)
    Di oga vice presido, dey hala dis hala to take react to one money poto-poto allegate, wey one former deputy tok-tok person of APC, Timi Frank, take rob ein bodi say, ein just kalebe some plenty billion of wi naira money from di pocket of di Federal Inland Revenue Service , to take dash pipo, as campaign money, wey ein take buy pipo vote, during di 2019 general election-dem.  — (ja102__2105, __no translation__)
  5. aux-conj-nsubj-obj (frequency:2)
    America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey dash vital information and im do investigators dem wuru-wuru.  — (bbc__14693, __no translation__)
    If dat person wake up, come meet me, I go dash you money, but if dat person no wake up, remember sey you need to also come meet me, and dash me money.  — (ENU_28_World-Food-Day_M__59, If that person wakes up, come and meet me. I will give you money. But if that person doesn't wake up, remember that you need to also come and meet me and give me money.)

Derived forms

Synonyms

  • donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141

Antonyms

  • donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141

Translations

  • English: to give away