dash
Naija
Etymology
Borrowed from English dash
Pronunciation
- dâʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 3338
- Frequency in raw corpus: 90
- Frequency rank in raw corpus: 2234
The word is used more in written texts than orally.
Noun
dash: no definition -- Definition in Naija?
- - (frequency:7)
- No be dash. — (NST_cleaned__25170, __no translation__)
- Authorities nack am charge say im carry dash Grace di degree. — (bbc__18064, __no translation__)
- obj (frequency:3)
- Some of di furniture wey goment buy dash di newly married couples — (bbc__91194, __no translation__)
- Ganduje videos make oda senators dey yab me - Rabiu Kwankwaso No be EFCC I dash N10m, na pipo wey dey organise marathon I give - Ganduje — (bbc__26866, __no translation__)
- advmod (frequency:2)
- Lucky enough now, when I wan dash now, I see one of my guy like dat cos dat... — (NST_cleaned__35570, __no translation__)
- Lucky enough now, when I wan dash now, I see one of my guy like dat cos dat... di guy is... — (KAD_13_Entering-University_MG__79, Luckily enough, when I was ready to leave in a hurry, I saw one of my boys, because that... the guy is...)
- nummod:mod (frequency:2)
- Offa robbery: gofment wan dash five million give any pesin wey fit catch di attackers — (bbc__76313, __no translation__)
- Offa robbery: gofment wan dash five million give any pesin wey fit catch di attackers Wetin bin happen for Offa — (bbc__76314, __no translation__)
Derived forms
- She tell us about one family wey use di dash money wey politician give dem, to pay for pikin school fees. — (bbc__89230, __no translation__)
- Di announcement come on Sunday, 21 April through di official Saudi Press Agency but dem no say whether na dash money or na loan. — (bbc__33008, __no translation__)
Synonyms
- donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141
Antonyms
- donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141
Translations
- English: no definition
Subordinating Conjunction
dash: no definition -- Definition in Naija?
- - (frequency:6)
- Dash you one mark. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__301, They awarded you one mark.)
- AFCON 2019 logo don komot Tanzania dash Emmanuel Amunike team land — (bbc__9718, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141
Antonyms
- donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141
Translations
- English: no definition
Verb
dash: to give away -- Definition in Naija?
- Egbokhare (frequency:Inf)
- I dash am money. — (I gave him/her money.)
- obj (frequency:13)
- Dash money — (bbc__26945, __no translation__)
- Who dash am! — (jw__8967, __no translation__)
- aux-nsubj-obj (frequency:5)
- You go dash am. — (ONI_16_Thief_DG__63, You will give him.)
- Other people dey dash pikin wey no get mama and papa money. — (jw__30181, __no translation__)
- mark-obj (frequency:4)
- Make dem know sey the main thing wey carry us go meet dem na to help dem learn about Jehovah, no be to dash dem things. — (jw__23004, __no translation__)
- Sabi pipo bin don do 39 womb transplant, for some dem use live donors including mama wey dash dia daughters dem dia own wombs. — (bbc__86546, __no translation__)
- obj-obl:arg (frequency:4)
- How to survive new 30k minimum wage EU wan dash laptops and phones to NYSC corpers — (bbc__56642, __no translation__)
- Johnson dash you one room for dis compound, you fit abuse and insult and commonize me like dat? — (deuber__1878, __no translation__)
- nsubj-obj (frequency:3)
- Drake talk say im dash people almost $1 million wey be di budget to shoot di video. — (bbc__43617, __no translation__)
- Many people say e dash Arsenal di three points, but Arsenal work for di two goals wey dem score, — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__119, Many people said he gave Arsenal the three points, but Arsenal worked for the two goals which they scored.)
- mark-nsubj-obj (frequency:3)
- You go happy well well if person dash you better thing or wetin you really need. — (jw__38670, __no translation__)
- Military courts inside Cameroon complete paper work late Friday to free some of de 289 prisoners weh President Biya dash presidential pardon. — (bbc__67209, __no translation__)
- obj-obl:mod (frequency:2)
- Fidel Castro bin dash Russia Vladimir Shatalov as gift for di 1970s. — (bbc__33002, __no translation__)
- Di oga vice presido, dey hala dis hala to take react to one money poto-poto allegate, wey one former deputy tok-tok person of APC, Timi Frank, take rob ein bodi say, ein just kalebe some plenty billion of wi naira money from di pocket of di Federal Inland Revenue Service , to take dash pipo, as campaign money, wey ein take buy pipo vote, during di 2019 general election-dem. — (ja102__2105, __no translation__)
- aux-conj-nsubj-obj (frequency:2)
- America Attorney General Jeff Sessions wey fire am talk say dem find out say im dey dash vital information and im do investigators dem wuru-wuru. — (bbc__14693, __no translation__)
- If dat person wake up, come meet me, I go dash you money, but if dat person no wake up, remember sey you need to also come meet me, and dash me money. — (ENU_28_World-Food-Day_M__59, If that person wakes up, come and meet me. I will give you money. But if that person doesn't wake up, remember that you need to also come and meet me and give me money.)
Derived forms
Synonyms
- donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141
Antonyms
- donate 0.78 97, offer 0.71 120, offend 0.67 24, sue 0.66 98, owe 0.66 178, sponsor 0.65 106, convince 0.65 43, yab 0.65 176, adopt 0.64 141
Translations
- English: to give away