Difference between revisions of "dat"

Line 18: Line 18:
  
 
===Article===
 
===Article===
Na word wey de use point person or someting for .   
+
Na di word wey de dey use point to person or someting person de talk about.   
#
+
 
#: {{ux|dv|'''dat''' one |(deuber__3302, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Dere is nothing '''dat''' prayer cannot do.|(LAG_15_Prayer_M__4, Prayer is a panacea.)}}
#: {{ux|dv|Dere is nothing '''dat''' prayer cannot do.|(LAG_15_Prayer_M__4, Prayer is a fix-it-all.)}}
 
#: {{ux|dv|''Now '''dat''' dis dream don come true, di work go continue.|(bbc__8479, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:4)
 
 
#: {{ux|dv|'''Dat''' our senior for secondary school, |(NST_cleaned__10066, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dat''' our senior for secondary school, |(NST_cleaned__10066, __no translation__)}}
 +
 
===Conjunction===
 
===Conjunction===
 
Na word wey de use continue wetin person dey talk
 
Na word wey de use continue wetin person dey talk

Revision as of 10:36, 17 November 2020

Naija

Alternative forms

  • that

Etymology

From: English that

Pronunciation

  • dât

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 980
  • Frequency rank in NSC treebank: 18
  • Frequency in raw corpus: 8214
  • Frequency rank in raw corpus: 48

Article

Na di word wey de dey use point to person or someting person de talk about.

  1. Dere is nothing dat prayer cannot do.  — (LAG_15_Prayer_M__4, Prayer is a panacea.)
    Dat our senior for secondary school,  — (NST_cleaned__10066, __no translation__)

Conjunction

Na word wey de use continue wetin person dey talk

  1. Is like I told you di oder time dat Syndora is still alive.  — (KAD_04_Indian-Movies_DG__58, Is like I told you the other time that ah, Syndora is still alive.)

Adverb

Na word wey de use make excuse

  1. It's just dat shows no dey come as before you understand now?  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__17, It is just that shows are not coming as it used to you, do understand now ?)
    Wen goment hear say plot or sting fit happun, goment take steps to protect her, just dat, im tok.  — (bbc__5357, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • that 0.80 3460, dis 0.70 19951, this 0.55 6649, waste 0.50 351, anoder 0.49 349, which 0.45 1954, ehn 0.45 1757, enough 0.44 309, long 0.42 690

Antonyms

  • that 0.80 3460, dis 0.70 19951, this 0.55 6649, waste 0.50 351, anoder 0.49 349, which 0.45 1954, ehn 0.45 1757, enough 0.44 309, long 0.42 690

Translations

  • English: no definition, SG.DEM

Determiner

dat: that -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    1.Dat man. 2.Dat na di insect wey I tell you.  — (That man. That is the insect which I told you about.)

Derived forms

Synonyms

  • that 0.80 3460, dis 0.70 19951, this 0.55 6649, waste 0.50 351, anoder 0.49 349, which 0.45 1954, ehn 0.45 1757, enough 0.44 309, long 0.42 690

Antonyms

  • that 0.80 3460, dis 0.70 19951, this 0.55 6649, waste 0.50 351, anoder 0.49 349, which 0.45 1954, ehn 0.45 1757, enough 0.44 309, long 0.42 690

Translations

  • English: that


Pronoun

dat: that -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    1.Dat man. 2.Dat na di insect wey I tell you.  — (That man. That is the insect which I told you about.)
  2. - (frequency:1968)
    Dat  — (IBA_27_Nigerian-Police_DG__60, that...)
    Dat...  — (NST_cleaned__41601, __no translation__)
  3. case (frequency:797)
    Before dat...  — (NST_cleaned__35986, __no translation__)
    no be like dat  — (deuber__6345, __no translation__)
  4. ccomp (frequency:127)
    Depends on any style dat you want.  — (IBA_19_Beauty-Salon_M__48, It depends on any style that you want.)
    Dat'S di only player dat you have.  — (PRT_03_Football_DG__208, That's the only player that you have.)
  5. nmod (frequency:15)
    And di girl is dat of di village me.  — (ONI_02_I-Like-My-Girlfriend-So-Much_M__5, And the girl is in the village.)
    E get mass 6.5 billion times dat of di Sun.  — (bbc__2403, __no translation__)
  6. dep (frequency:10)
    I don't like dat of ehn...  — (NST_cleaned__32616, __no translation__)
    FURG Di researchers tok say di taste of di bread no diiferent like dat to regular bread.  — (bbc__48341, __no translation__)
  7. case-dep (frequency:7)
    So Pidgin dey like dat you get?  — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__27, So, Pidgin is like that, you understand ?)
    But e no suppose to be like dat now as at church of God like dat.  — (NST_cleaned__15808, __no translation__)
  8. cc (frequency:6)
    Wey you speak Pidgin, ah keep quiet, na bad English, dis, dat, and dat.  — (NST_cleaned__7485, __no translation__)
    Even di student dey suffer, do dis, and dat, do dis, and dat, but nothing.  — (ENU_36_I-Go-Go-Outside-Country_M__75, Even student will suffer, do this and that, do this and that, but nothing.)
  9. advmod (frequency:6)
    And dat's just dat.  — (NST_cleaned__21169, __no translation__)
    Johnson don vex too much o.Na dat one you come tell me?Na dat and not dat.  — (deuber__6626, __no translation__)
  10. advmod-cc (frequency:6)
    From dere, struggle start on mysef, I take care of mysef, and all of dat.  — (WAZA_12_Lady-G_M__51, From there, struggle started on myself, I took care of myself and all of that.)
    People just bin dey talk say how our Senator go dey for video and all dat;  — (bbc__5774, __no translation__)
  11. case-cc (frequency:5)
    And like dat  — (KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__95, And, like that...)
    And when e dey talk to you, e dey talk like dat,  — (ABJ_INF_09a_Children-Story_M__10, And when he is talking to you, he talks that way.)
  12. cc-nmod (frequency:5)
    Security agencies bin block road to im house and dat of im deputy Ike Ekweremadu for di capital Abuja.  — (bbc__87345, __no translation__)
    Im say im go secure di FCT because dia security also mean im own security and dat of Vice-President Yemi Osinbajo.  — (bbc__59157, __no translation__)
  13. obj (frequency:4)
    And we have different part of things dat eh you have to do.  — (KAD_20_School-And-Working-Experience_M__26, And we have different types of things that eh you have to do.)
    All dose things dat eba, dis, and dat, na di portion we dey sey make you dey control.  — (NST_cleaned__15417, __no translation__)
  14. conj (frequency:4)
    Wey you speak Pidgin, ah keep quiet, na bad English, dis, dat, and dat.  — (NST_cleaned__7485, __no translation__)
    Ehn di ting wey I wan tell woman, women is dat in life, or let me say for you marriage to work out, you need two things.  — (NST_cleaned__13857, __no translation__)
  15. case-cop (frequency:4)
    E no suppose be like dat.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__87, It's not supposed to be like that.)
    And e no suppose be like dat,  — (IBA_13_Road-Safety_M__28, And it is not supposed to be like that.)
  16. discourse (frequency:4)
    Dat ah!  — (ENU_16_Fishfarm_DG__10, That, ah !)
    Okay dat  — (JOS_41_Buying-Drinks_DG__44, Okay that...)
  17. det (frequency:3)
    De go say night ticketing, dis, dat.  — (BEN_03_Edo-State-Politics_M__47, They would say night ticketing this and that.)
    Na im be di problem wey make many women today dey get sugar boy, sugar dis, sugar dat outside,  — (ONI_04_Women_M__88, That is the problem that has made many women today to keep sugar boys... sugar this sugar that outside.)
  18. dep-obj (frequency:2)
    Upon say some national football govning body dem don raise di age cut-off for mixed teams for youth level, but for professional game dat mata na no go area.  — (bbc__97397, __no translation__)
    Even though say some national football govning body dem don raise di age cut-off for mixed teams for youth level, but for professional game dat mata na no go area.  — (bbc__47787, __no translation__)
  19. cc-ccomp (frequency:2)
    E say even though PDP lawmakers dey inside, di chambers wen dem dey sidon no dey open and dat APC lawmakers dey try to hold dia meeting under di cover of security pipo.  — (bbc__45451, __no translation__)
    Yekini say e be like say politics sef don dey get hand for di security wahala for di state and dat im dey shock say just one week to di presidential election, attack happun for Agatu and now wey pipo dey prepare for di governorship election, anoda attack don happun for Gwer-West.  — (bbc__101559, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • that 0.80 3460, dis 0.70 19951, this 0.55 6649, waste 0.50 351, anoder 0.49 349, which 0.45 1954, ehn 0.45 1757, enough 0.44 309, long 0.42 690

Antonyms

  • that 0.80 3460, dis 0.70 19951, this 0.55 6649, waste 0.50 351, anoder 0.49 349, which 0.45 1954, ehn 0.45 1757, enough 0.44 309, long 0.42 690

Translations

  • English: that


Subordinating Conjunction

dat: no definition, COMP -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:345)
    Dat it is,  — (JOS_10_Mothers-Against-Mini-Skirts_DG__80, That it is...)
    Dat e no get place ah.  — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__109, That there is no place ah.)
  2. cc (frequency:2)
    Air force oga Abubakar say, Umar display di core values of di Air force and dat di Air Force go kontinu to hold Umar for high esteem.  — (bbc__13417, __no translation__)
    Terrence say di only thing president tell them na to admit say Police oga no follow instruction on top Benue mata and dat if na di only thing e get to talk, e for no come at all.  — (bbc__93288, __no translation__)

Derived forms

  1. De go do like sey de be city girls so dat you know when dey enter big place like dis ba, dem go know sey ah na babe be dis,  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__168, They'll pretend they're city girls so that you know, when they enter a big place like this, they'll know that these are babes.)
    One trailer of eh... cement dey go dey follow you so dat people go know sey yes people wey de forget for many years, God don remember dem.  — (ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__59, One trailer of uh... cement, they'll follow you so that people will know that yes, God has remembered the people they've forgotten about for many years.)

Synonyms

  • that 0.80 3460, dis 0.70 19951, this 0.55 6649, waste 0.50 351, anoder 0.49 349, which 0.45 1954, ehn 0.45 1757, enough 0.44 309, long 0.42 690

Antonyms

  • that 0.80 3460, dis 0.70 19951, this 0.55 6649, waste 0.50 351, anoder 0.49 349, which 0.45 1954, ehn 0.45 1757, enough 0.44 309, long 0.42 690

Translations

  • English: no definition, COMP