Difference between revisions of "dat"
(→Naija) |
|||
Line 18: | Line 18: | ||
===Determiner=== | ===Determiner=== | ||
− | Na di word wey de dey use point to person or someting person de talk about. | + | Na di word wey de dey use point to person or someting person de talk about. |
− | *{{ux|dv|'''Dat''' na di insect wey I tell you. |(Egbokhare_2020, That is the insect I mentioned earlier.)}} | + | |
+ | *{{ux|dv|'''Dat''' na di insect wey I tell you.|(Egbokhare_2020, That is the insect I mentioned earlier.)}} | ||
*{{ux|dv|Dere is nothing '''dat''' prayer cannot do.|(LAG_15_Prayer_M__4, Prayer is a panacea.)}} | *{{ux|dv|Dere is nothing '''dat''' prayer cannot do.|(LAG_15_Prayer_M__4, Prayer is a panacea.)}} | ||
− | *{{ux|dv|''' | + | *{{ux|dv|E get mass 6.5 billion times '''dat''' of di Sun.|(bbc__2403, The sun has a mass 6.5 billion times than it does.)}} |
+ | *{{ux|dv|Even di student dey suffer, do dis, and '''dat''', do dis, and '''dat''', but nothing.|(ENU_36_I-Go-Go-Outside-Country_M__75, Despite all efforts suffering persists even for students.)}} | ||
===Conjunction=== | ===Conjunction=== | ||
Na word wey de use join anoder word. | Na word wey de use join anoder word. | ||
− | *{{ux|dv|Is like I told you di oder time '''dat''' Syndora is still alive. |(KAD_04_Indian-Movies_DG__58, Just as I had informed you, Syndora is still alive.)}} | + | |
− | *{{ux|dv|Depends on any style '''dat''' you want. |(IBA_19_Beauty-Salon_M__48, It depends on which style you prefer.)}} | + | *{{ux|dv|Is like I told you di oder time '''dat''' Syndora is still alive.|(KAD_04_Indian-Movies_DG__58, Just as I had informed you, Syndora is still alive.)}} |
+ | *{{ux|dv|Depends on any style '''dat''' you want.|(IBA_19_Beauty-Salon_M__48, It depends on which style you prefer.)}} | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | Na word wey de use show why person do someting. | + | Na word wey de use show why person do someting or as someting be. |
− | *{{ux|dv|It's just '''dat''' shows no dey come as before you understand now? |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__17, Business has not been okay for a while, do you get?)}} | + | |
+ | *{{ux|dv|It's just '''dat''' shows no dey come as before you understand now?|(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__17, Business has not been okay for a while, do you get?)}} | ||
*{{ux|dv|No be like '''dat'''.|(deuber__6345, It is not as you think.)}} | *{{ux|dv|No be like '''dat'''.|(deuber__6345, It is not as you think.)}} | ||
+ | *{{ux|dv|E no suppose be like '''dat'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__87, It's not supposed to be like that.)}} | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
Na word wey de use instead of person name make di name e no tire person to talk again again. | Na word wey de use instead of person name make di name e no tire person to talk again again. | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | + | *{{ux|dv|From dere, struggle start on mysef, I take care of mysef, and all of '''dat'''. |(WAZA_12_Lady-G_M__51, I started trying to eke out a living from that time on.)}} | |
+ | *{{ux|dv|Security agencies bin block road to im house and '''dat''' of im deputy Ike Ekweremadu for di capital Abuja. |(bbc__87345, The security agents barricaded the road to his house and that of the deputy Ike Ekweremadu in Abuja.)}} | ||
+ | *{{ux|dv|Im say im go secure di FCT because dia security also mean im own security and '''dat''' of Vice-President Yemi Osinbajo. |(bbc__59157, )}} | ||
+ | * | ||
#: {{ux|dv|Johnson don vex too much o.Na '''dat''' one you come tell me? Na '''dat''' and not '''dat'''. |(deuber__6626, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Johnson don vex too much o.Na '''dat''' one you come tell me? Na '''dat''' and not '''dat'''. |(deuber__6626, __no translation__)}} | ||
Line 51: | Line 50: | ||
#: {{ux|dv|And when e dey talk to you, e dey talk like '''dat''', |(ABJ_INF_09a_Children-Story_M__10, And when he is talking to you, he talks that way.)}} (adv) | #: {{ux|dv|And when e dey talk to you, e dey talk like '''dat''', |(ABJ_INF_09a_Children-Story_M__10, And when he is talking to you, he talks that way.)}} (adv) | ||
#: {{ux|dv|And we have different part of things '''dat''' eh you have to do. |(KAD_20_School-And-Working-Experience_M__26, And we have different types of things that eh you have to do.)}} (conj) | #: {{ux|dv|And we have different part of things '''dat''' eh you have to do. |(KAD_20_School-And-Working-Experience_M__26, And we have different types of things that eh you have to do.)}} (conj) | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== |
Revision as of 15:06, 17 November 2020
Naija
Alternative forms
- that
Etymology
From: English that
Pronunciation
- dât
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 980
- Frequency rank in NSC treebank: 18
- Frequency in raw corpus: 8214
- Frequency rank in raw corpus: 48
Determiner
Na di word wey de dey use point to person or someting person de talk about.
- Dat na di insect wey I tell you. — (Egbokhare_2020, That is the insect I mentioned earlier.)
- Dere is nothing dat prayer cannot do. — (LAG_15_Prayer_M__4, Prayer is a panacea.)
- E get mass 6.5 billion times dat of di Sun. — (bbc__2403, The sun has a mass 6.5 billion times than it does.)
- Even di student dey suffer, do dis, and dat, do dis, and dat, but nothing. — (ENU_36_I-Go-Go-Outside-Country_M__75, Despite all efforts suffering persists even for students.)
Conjunction
Na word wey de use join anoder word.
- Is like I told you di oder time dat Syndora is still alive. — (KAD_04_Indian-Movies_DG__58, Just as I had informed you, Syndora is still alive.)
- Depends on any style dat you want. — (IBA_19_Beauty-Salon_M__48, It depends on which style you prefer.)
Adverb
Na word wey de use show why person do someting or as someting be.
- It's just dat shows no dey come as before you understand now? — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__17, Business has not been okay for a while, do you get?)
- No be like dat. — (deuber__6345, It is not as you think.)
- E no suppose be like dat. — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__87, It's not supposed to be like that.)
Pronoun
Na word wey de use instead of person name make di name e no tire person to talk again again.
- From dere, struggle start on mysef, I take care of mysef, and all of dat. — (WAZA_12_Lady-G_M__51, I started trying to eke out a living from that time on.)
- Security agencies bin block road to im house and dat of im deputy Ike Ekweremadu for di capital Abuja. — (bbc__87345, The security agents barricaded the road to his house and that of the deputy Ike Ekweremadu in Abuja.)
- Im say im go secure di FCT because dia security also mean im own security and dat of Vice-President Yemi Osinbajo. — (bbc__59157, )
- Johnson don vex too much o.Na dat one you come tell me? Na dat and not dat. — (deuber__6626, __no translation__)
(det)
- And when e dey talk to you, e dey talk like dat, — (ABJ_INF_09a_Children-Story_M__10, And when he is talking to you, he talks that way.) (adv)
- And we have different part of things dat eh you have to do. — (KAD_20_School-And-Working-Experience_M__26, And we have different types of things that eh you have to do.) (conj)
Translations
- English: that, because
Subordinating Conjunction
dat: no definition, COMP -- Definition in Naija?
- - (frequency:345)
- Dat it is, — (JOS_10_Mothers-Against-Mini-Skirts_DG__80, That it is...)
- Dat e no get place ah. — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__109, That there is no place ah.)
- cc (frequency:2)
- Air force oga Abubakar say, Umar display di core values of di Air force and dat di Air Force go kontinu to hold Umar for high esteem. — (bbc__13417, __no translation__)
- Terrence say di only thing president tell them na to admit say Police oga no follow instruction on top Benue mata and dat if na di only thing e get to talk, e for no come at all. — (bbc__93288, __no translation__)
Translations
- English: that
Derived forms
- De go do like sey de be city girls so dat you know when dey enter big place like dis ba, dem go know sey ah na babe be dis, — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__168, They'll pretend they're city girls so that you know, when they enter a big place like this, they'll know that these are babes.)
- One trailer of eh... cement dey go dey follow you so dat people go know sey yes people wey de forget for many years, God don remember dem. — (ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__59, One trailer of uh... cement, they'll follow you so that people will know that yes, God has remembered the people they've forgotten about for many years.)
Synonyms
- that 0.80 3460, dis 0.70 19951, this 0.55 6649, waste 0.50 351, anoder 0.49 349, which 0.45 1954, ehn 0.45 1757, enough 0.44 309, long 0.42 690
Antonyms
- that 0.80 3460, dis 0.70 19951, this 0.55 6649, waste 0.50 351, anoder 0.49 349, which 0.45 1954, ehn 0.45 1757, enough 0.44 309, long 0.42 690
Translations
- English: no definition, COMP