Difference between revisions of "dat"
Line 18: | Line 18: | ||
===Determiner=== | ===Determiner=== | ||
− | Na di word wey de dey use point to person or | + | Na di word wey de dey use point to person or di ting person de talk about. |
*{{ux|dv|'''Dat''' na di insect wey I tell you.|(Egbokhare_2020, That is the insect I mentioned earlier.)}} | *{{ux|dv|'''Dat''' na di insect wey I tell you.|(Egbokhare_2020, That is the insect I mentioned earlier.)}} |
Revision as of 16:16, 17 November 2020
Naija
Alternative forms
- that
Etymology
From: English that
Pronunciation
- dât
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 980
- Frequency rank in NSC treebank: 18
- Frequency in raw corpus: 8214
- Frequency rank in raw corpus: 48
Determiner
Na di word wey de dey use point to person or di ting person de talk about.
- Dat na di insect wey I tell you. — (Egbokhare_2020, That is the insect I mentioned earlier.)
- Dere is nothing dat prayer cannot do. — (LAG_15_Prayer_M__4, Prayer is a panacea.)
- E get mass 6.5 billion times dat of di Sun. — (bbc__2403, The sun has a mass 6.5 billion times than it does.)
- Even di student dey suffer, do dis, and dat, do dis, and dat, but nothing. — (ENU_36_I-Go-Go-Outside-Country_M__75, Despite all efforts suffering persists even for students.)
Conjunction
Na word wey de use join anoder word.
- Is like I told you di oder time dat Syndora is still alive. — (KAD_04_Indian-Movies_DG__58, Just as I had informed you, Syndora is still alive.)
- Depends on any style dat you want. — (IBA_19_Beauty-Salon_M__48, It depends on which style you prefer.)
- And we have different part of things dat eh you have to do. — (KAD_20_School-And-Working-Experience_M__26, And we have different types of things that eh you have to do.) (conj)
Adverb
Na word wey de use show why person do someting or as someting be.
- It's just dat shows no dey come as before you understand now? — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__17, Business has not been okay for a while, do you get?)
- No be like dat. — (deuber__6345, It is not as you think.)
- E no suppose be like dat. — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__87, It's not supposed to be like that.)
- And when e dey talk to you, e dey talk like dat, — (ABJ_INF_09a_Children-Story_M__10, And when he is talking to you, he talks that way.) (adv)
Pronoun
Na word wey de use instead of person name make di name e no tire person to talk again again.
- From dere, struggle start on mysef, I take care of mysef, and all of dat. — (WAZA_12_Lady-G_M__51, I started trying to eke out a living from that time on.)
- Security agencies bin block road to im house and dat of im deputy Ike Ekweremadu for di capital Abuja. — (bbc__87345, The security agents barricaded the road to his house and that of the deputy Ike Ekweremadu in Abuja.)
- Im say im go secure di FCT because dia security also mean im own security and dat of Vice-President Yemi Osinbajo. — (bbc__59157, )
Translations
- English: that, because