dat

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English that

Pronunciation

  • dât

Play Play

Determiner

  • Na word wey dem dey use point to di person or ting person de talk about.
  • Dat na di insect wey I tell you.  — (Egbokhare_2020, That is the insect I mentioned earlier.)
  • Even di student dey suffer, do dis, and dat, do dis, and dat, but nothing.  — (ENU_36_I-Go-Go-Outside-Country_M__75, Despite all efforts suffering persists even for students.)
  • Na dat governor dash people money.  — (NSC_Legbeti_2020. That is the governor who gave out money.)

Pronoun

  • Na word wey dem dey use instead of person name or name of someting.
  • From dere, struggle start on mysef, I take care of mysef, and all of dat.  — (WAZA_12_Lady-G_M__51, I started trying to eke out a living from that time on.)
  • Security agencies bin block road to im house and dat of im deputy Ike Ekweremadu for di capital Abuja.  — (bbc__87345, The security agents barricaded the road to his house and that of the deputy Ike Ekweremadu in Abuja.)
  • Na to explain how someting be
  • Na like dat di matter be.  — (NSC_legbeti_2020. Things are exactly as I explained.)
  • E no suppose be like dat.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__87, That is not how it is supposed to be.)
  • All dat na showbody I beg.  — (NSC_Legbeti-2020. All that you are putting up is mere show.)

Antonyms

dis

Translations

  • English: that