dat

Revision as of 14:13, 17 November 2020 by 160.152.249.27 (talk) (→‎Pronoun)

Naija

Alternative forms

  • that

Etymology

From: English that

Pronunciation

  • dât

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 980
  • Frequency rank in NSC treebank: 18
  • Frequency in raw corpus: 8214
  • Frequency rank in raw corpus: 48

Determiner

Na di word wey de dey use point to person or someting person de talk about.

  • Dat na di insect wey I tell you.  — (Egbokhare_2020, That is the insect I mentioned earlier.)
  • Dere is nothing dat prayer cannot do.  — (LAG_15_Prayer_M__4, Prayer is a panacea.)
  • Dat guy na padi.  — (NSC_Odirin_2020, The guy is a pal.)

Conjunction

Na word wey de use join anoder word.

  • Is like I told you di oder time dat Syndora is still alive.  — (KAD_04_Indian-Movies_DG__58, Just as I had informed you, Syndora is still alive.)
  • Depends on any style dat you want.  — (IBA_19_Beauty-Salon_M__48, It depends on which style you prefer.)

Adverb

Na word wey de use show why person do someting.

  • It's just dat shows no dey come as before you understand now?  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__17, Business has not been okay for a while, do you get?)
  • No be like dat.  — (deuber__6345, It is not as you think.)

Pronoun

Na word wey de use instead of person name make di name e no tire person to talk again again.

  • From dere, struggle start on mysef, I take care of mysef, and all of dat.  — (WAZA_12_Lady-G_M__51, From there, struggle started on myself, I took care of myself and all of that.)
  • Security agencies bin block road to im house and dat of im deputy Ike Ekweremadu for di capital Abuja.  — (bbc__87345, __no translation__)
  • Im say im go secure di FCT because dia security also mean im own security and dat of Vice-President Yemi Osinbajo.  — (bbc__59157, __no translation__)
  • E get mass 6.5 billion times dat of di Sun.  — (bbc__2403, __no translation__)
  1. So Pidgin dey like dat you get?  — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__27, So, Pidgin is like that, you understand ?)
    But e no suppose to be like dat now as at church of God like dat.  — (NST_cleaned__15808, It should not be the case given its use as church of God.)
  2. cc (frequency:6)
    Wey you speak Pidgin, ah keep quiet, na bad English, dis, dat, and dat.  — (NST_cleaned__7485, __no translation__)
  1. Even di student dey suffer, do dis, and dat, do dis, and dat, but nothing.  — (ENU_36_I-Go-Go-Outside-Country_M__75, Even student will suffer, do this and that, do this and that, but nothing.)
  1. Johnson don vex too much o.Na dat one you come tell me? Na dat and not dat.  — (deuber__6626, __no translation__)

(det)

  1. And when e dey talk to you, e dey talk like dat,  — (ABJ_INF_09a_Children-Story_M__10, And when he is talking to you, he talks that way.) (adv)
    And we have different part of things dat eh you have to do.  — (KAD_20_School-And-Working-Experience_M__26, And we have different types of things that eh you have to do.) (conj)
  2. case-cop (frequency:4)
    E no suppose be like dat.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__87, It's not supposed to be like that.)
    And e no suppose be like dat,  — (IBA_13_Road-Safety_M__28, And it is not supposed to be like that.)

Translations

  • English: that, because

Subordinating Conjunction

dat: no definition, COMP -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:345)
    Dat it is,  — (JOS_10_Mothers-Against-Mini-Skirts_DG__80, That it is...)
    Dat e no get place ah.  — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__109, That there is no place ah.)
  2. cc (frequency:2)
    Air force oga Abubakar say, Umar display di core values of di Air force and dat di Air Force go kontinu to hold Umar for high esteem.  — (bbc__13417, __no translation__)
    Terrence say di only thing president tell them na to admit say Police oga no follow instruction on top Benue mata and dat if na di only thing e get to talk, e for no come at all.  — (bbc__93288, __no translation__)


Translations

  • English: that



Derived forms

  1. De go do like sey de be city girls so dat you know when dey enter big place like dis ba, dem go know sey ah na babe be dis,  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__168, They'll pretend they're city girls so that you know, when they enter a big place like this, they'll know that these are babes.)
    One trailer of eh... cement dey go dey follow you so dat people go know sey yes people wey de forget for many years, God don remember dem.  — (ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__59, One trailer of uh... cement, they'll follow you so that people will know that yes, God has remembered the people they've forgotten about for many years.)

Synonyms

  • that 0.80 3460, dis 0.70 19951, this 0.55 6649, waste 0.50 351, anoder 0.49 349, which 0.45 1954, ehn 0.45 1757, enough 0.44 309, long 0.42 690

Antonyms

  • that 0.80 3460, dis 0.70 19951, this 0.55 6649, waste 0.50 351, anoder 0.49 349, which 0.45 1954, ehn 0.45 1757, enough 0.44 309, long 0.42 690

Translations

  • English: no definition, COMP