Difference between revisions of "day"

Line 20: Line 20:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
day: no definition -- Definition in Naija?
+
day: time wey reach 24 hours
 
+
# time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well
 
 
# det (frequency:793)
 
 
#: {{ux|dv|D '''day''' |(bbc__26609, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|D '''day''' |(bbc__26609, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|No '''day'''. |(JOS_04_Mummy-Wahala_DG__79, No day.)}}
+
# period of time wey start for midnight reach anoder midnight
# case-det (frequency:211)
 
 
#: {{ux|dv|After dat '''day''', I get mysef. |(PRT_07_Drummer_MG__107, Afterwards, I was fine.)}}
 
#: {{ux|dv|After dat '''day''', I get mysef. |(PRT_07_Drummer_MG__107, Afterwards, I was fine.)}}
#: {{ux|dv|You don chai for dat '''day''' be dat. |(LAG_18_Lagos-Districts_M__87, You have eaten on that very day.)}}
 
# - (frequency:145)
 
#: {{ux|dv|If na '''day''', be dat. |(NST_cleaned__33657, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Make we try ev’ry '''day''', |(jw__23341, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:145)
 
#: {{ux|dv|I spend anoder full '''day'''… |(JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__9, I spent another full day...)}}
 
#: {{ux|dv|Na that same '''day''' we marry. |(jw__24813, __no translation__)}}
 
# case (frequency:115)
 
 
#: {{ux|dv|Airlines dey lose millions per '''day''' |(bbc__13427, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Airlines dey lose millions per '''day''' |(bbc__13427, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|one to two per '''day''' na 14% increase; |(bbc__895, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:54)
 
#: {{ux|dv|Say ev’ry '''day''', |(jw__31857, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Thank him ev’ry '''day'''. |(jw__34302, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:54)
 
#: {{ux|dv|Na which '''day''' you do am? |(NST_cleaned__14568, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dat '''day''' I wake up, I con dey cry. |(NST_cleaned__38267, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:40)
 
#: {{ux|dv|Jehovah '''day''' don near well well. |(jw__38145, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|To dem, July 27 na '''day''' of liberation. |(bbc__94215, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:35)
 
#: {{ux|dv|I hear one guy one '''day'''. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__30, I heard a guy one day.)}}
 
#: {{ux|dv|one '''day''' like dat uh im wife na so so woman e dey born |(deuber__873, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:18)
 
#: {{ux|dv|Make we stay near am '''day''' and night. |(jw__23190, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di operation go dey happun '''day''' and night till dem deliver all di materials finish. |(bbc__36832, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|If we follow am ev’ry '''day''', |(jw__16615, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No '''day''' dey pass wey somtin no dey trend or di show. |(bbc__75156, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Whether na for night or '''day''', think about how you go take follow the advice wey you read for Bible. |(jw__35914, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But di worst tin now, for me to tell you my own view, wetin dey pain me both night, and '''day''', na dis everytin don increase. |(LAG_09_Country-Wahala_DG__44, But the worst thing now, if I am to tell you my own view, what is paining me - both at night and in the day, is that everything has been inflated.)}}
 
# acl-det (frequency:5)
 
 
#: {{ux|dv|So any '''day''' when school authority don con discover, make dem punish everybody. |(NST_cleaned__715, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So any '''day''' when school authority don con discover, make dem punish everybody. |(NST_cleaned__715, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Because there is a '''day''' when I visit prison with my people to go and greet all dese people wey dem catch. |(KAD_20_School-And-Working-Experience_M__29, Because, there was a day when I visited prison with my people to go and greet all these people whom they caught.)}}
+
#: {{ux|dv|Since January when dis season start, na evri day somtin dey always trend from di show. |(bbc__89704, __no translation__)}}
# acl (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Na '''day''' to create awareness about HIV/AIDS as World Health Organisation tok. |(bbc__9644, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For shisha lovers for Kenya, Thursday 28 December go be '''day''' to remember for dem as government ban di sale, promotion and smoking of di product. |(bbc__64437, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|In di evening, I con say okay make I sleep over unto sey I still get more work wen I wan do for farm di following '''day''' before I go. |(BEN_24_Bunkering_DG__3, In the evening, I said okay, let me sleep over since I still have more work which I wanted to do on the farm the following day, before I would...)}}
 
#: {{ux|dv|She say dis go help weight gain and risk of heart disease problem but pipo no need to drink am everi '''day''', but wit moderation, na so she tok. |(bbc__88915, __no translation__)}}
 
# cc-det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|You fit comot di location tracking, and delete all di history, or one '''day''' or over some time. |(bbc__101703, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E nova stay weh bus get accident weh e kill 30 pipo and '''day''' no di pass weh tori for accident no komot for social media. |(bbc__45079, __no translation__)}}
 
# det-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|I believe in God sey one '''day''', one '''day''',… |(NST_cleaned__22768, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|While di number of pipo wey dey live on less than $1.90 a '''day''' don go down for Asia, di number dey rise for Africa, di report tok. |(bbc__1436, __no translation__)}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
  
* [[Evri day|Evri day]]
+
* [[Evriday]]
 
+
#
 
#: {{ux|dv|Evri day, we dey get new tori of house wey di tin don enta. |(bbc__1858, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Evri day, we dey get new tori of house wey di tin don enta. |(bbc__1858, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Evri day our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about. |(bbc__2731, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Evri day our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about. |(bbc__2731, __no translation__)}}

Revision as of 06:44, 20 August 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English day

Pronunciation

  • de

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 135
  • Frequency rank in NSC treebank: 110
  • Frequency in raw corpus: 2645
  • Frequency rank in raw corpus: 156

The word is used more orally than in written texts.


Noun

day: time wey reach 24 hours

  1. time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well
    D day  — (bbc__26609, __no translation__)
  2. period of time wey start for midnight reach anoder midnight
    After dat day, I get mysef.  — (PRT_07_Drummer_MG__107, Afterwards, I was fine.)
    Airlines dey lose millions per day  — (bbc__13427, __no translation__)
    So any day when school authority don con discover, make dem punish everybody.  — (NST_cleaned__715, __no translation__)
    Since January when dis season start, na evri day somtin dey always trend from di show.  — (bbc__89704, __no translation__)

Derived forms

  1. Evri day, we dey get new tori of house wey di tin don enta.  — (bbc__1858, __no translation__)
    Evri day our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about.  — (bbc__2731, __no translation__)
  1. NDLEA for Kano dey mark dis year UN day against drug abuse with plenti activities.  — (bbc__69400, __no translation__)
    February 6 every year na UN day for Female Genital Mutilation wey don affect 200 million women for di world.  — (bbc__48841, __no translation__)
  1. I wish you just one day XX make she dey carry me come back early.  — (JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__77, I wish you will just use ... one day so that she will be bringing back home early.)
    See ehen, if you be better friend dat day, XX at least, t~, tell di girl sey make di girl no do dat kind thing.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__149, See ehen, if you were a good friend that day,...at least, you would have told the girl that the girl should not do such a thing.)
  1. E fit be sey na for day time.  — (jw__44169, __no translation__)
    We fit pray for day time or for night.  — (jw__8211, __no translation__)
  1. Bara Kabaka Brown To teach native language no be one day work.  — (bbc__19061, __no translation__)
    Person close for work, e say make im waka jeje go di bus stop wey near am pass to wait for motor wey go carry am go home to go rest, so dat e go prepare for anoder day work.  — (deuber__5310, __no translation__)
  1. Since January when dis season start, na evri day somtin dey always trend from di show.  — (bbc__89704, __no translation__)
    Di number of pipo wey dey catch am for states like Borno, Yobe and Adamawa dey increase evri day.  — (bbc__36603, __no translation__)

Synonyms

  • month 0.60 988, night 0.54 936, week 0.54 1155, year 0.51 4001, time 0.48 7196, period 0.48 333, hour 0.48 137, celebration 0.46 118, holiday 0.44 215

Antonyms

  • month 0.60 988, night 0.54 936, week 0.54 1155, year 0.51 4001, time 0.48 7196, period 0.48 333, hour 0.48 137, celebration 0.46 118, holiday 0.44 215

Translations

  • English: no definition