day

Revision as of 06:44, 20 August 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English day

Pronunciation

  • de

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 135
  • Frequency rank in NSC treebank: 110
  • Frequency in raw corpus: 2645
  • Frequency rank in raw corpus: 156

The word is used more orally than in written texts.


Noun

day: time wey reach 24 hours

  1. time for inside 24 hours when e be sey sun dey shine well-well
    D day  — (bbc__26609, __no translation__)
  2. period of time wey start for midnight reach anoder midnight
    After dat day, I get mysef.  — (PRT_07_Drummer_MG__107, Afterwards, I was fine.)
    Airlines dey lose millions per day  — (bbc__13427, __no translation__)
    So any day when school authority don con discover, make dem punish everybody.  — (NST_cleaned__715, __no translation__)
    Since January when dis season start, na evri day somtin dey always trend from di show.  — (bbc__89704, __no translation__)

Derived forms

  1. Evri day, we dey get new tori of house wey di tin don enta.  — (bbc__1858, __no translation__)
    Evri day our men dey go around dey look for dis kain girls wey no dey hear word and dey roam about.  — (bbc__2731, __no translation__)
  1. NDLEA for Kano dey mark dis year UN day against drug abuse with plenti activities.  — (bbc__69400, __no translation__)
    February 6 every year na UN day for Female Genital Mutilation wey don affect 200 million women for di world.  — (bbc__48841, __no translation__)
  1. I wish you just one day XX make she dey carry me come back early.  — (JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__77, I wish you will just use ... one day so that she will be bringing back home early.)
    See ehen, if you be better friend dat day, XX at least, t~, tell di girl sey make di girl no do dat kind thing.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__149, See ehen, if you were a good friend that day,...at least, you would have told the girl that the girl should not do such a thing.)
  1. E fit be sey na for day time.  — (jw__44169, __no translation__)
    We fit pray for day time or for night.  — (jw__8211, __no translation__)
  1. Bara Kabaka Brown To teach native language no be one day work.  — (bbc__19061, __no translation__)
    Person close for work, e say make im waka jeje go di bus stop wey near am pass to wait for motor wey go carry am go home to go rest, so dat e go prepare for anoder day work.  — (deuber__5310, __no translation__)
  1. Since January when dis season start, na evri day somtin dey always trend from di show.  — (bbc__89704, __no translation__)
    Di number of pipo wey dey catch am for states like Borno, Yobe and Adamawa dey increase evri day.  — (bbc__36603, __no translation__)

Synonyms

  • month 0.60 988, night 0.54 936, week 0.54 1155, year 0.51 4001, time 0.48 7196, period 0.48 333, hour 0.48 137, celebration 0.46 118, holiday 0.44 215

Antonyms

  • month 0.60 988, night 0.54 936, week 0.54 1155, year 0.51 4001, time 0.48 7196, period 0.48 333, hour 0.48 137, celebration 0.46 118, holiday 0.44 215

Translations

  • English: no definition