daybyday

Revision as of 20:31, 17 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Adverb)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: day by day

Pronunciation

  • débàìdê

Play Play

Adverb

  • As someting take dey happen evriday.
  • De dey pay am daybyday.  — (They pay him daily.)
  • People dey die daybyday for dis road.  — (People die daily on this road.)

Translations

  • English: daily