Difference between revisions of "de"
Line 12: | Line 12: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
− | #Word we dem [[dey]] take point to anoder word for talk talk. | + | #Word we dem [[dey]] take point to anoder word wey dey talk about people wey no follow for di talk talk. |
#:*{{ux|dv|We dey try o, woman dey try, '''de''' dey try. |(LAG_38_Elections_DG__129, We are trying; women are trying; they are trying.)}} | #:*{{ux|dv|We dey try o, woman dey try, '''de''' dey try. |(LAG_38_Elections_DG__129, We are trying; women are trying; they are trying.)}} | ||
#:*{{ux|dv|Palava come burst for di mata sotay civil war start between di two ogas '''de'''. |(bbc__80363, __no translation__)}} | #:*{{ux|dv|Palava come burst for di mata sotay civil war start between di two ogas '''de'''. |(bbc__80363, __no translation__)}} |
Revision as of 10:31, 2 December 2021
Naija
Alternative forms
- deh
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- də
Pronoun
- Word we dem dey take point to anoder word wey dey talk about people wey no follow for di talk talk.
- We dey try o, woman dey try, de dey try. — (LAG_38_Elections_DG__129, We are trying; women are trying; they are trying.)
- Palava come burst for di mata sotay civil war start between di two ogas de. — (bbc__80363, __no translation__)
- de demself no happy — (deuber__5888, __no translation__)
- Word wey mean different different people wey person no sabi dem one by one.
- Na sometime, sometime I go give dem, sometime, de go give me. — (LAG_08_Austin-And-Donald_DG__124, Sometimes...sometimes, I will give them; other times, they will give me.)
- Omo, de sey im head don even knock. — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__107, Well, he is said to have psychiatric problems.)
- De and audit-mata, na di head of service, Hakeem Muri-Okunola, na-im present dem to di governor. — (ja102__1306, They are particular about auditing, so the Head of Service Hakeem Muri-Okunola introduced the auditors to the governor.)
Translations
- English: they/them