Difference between revisions of "de"

 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* deh
+
* [[deh]], [[dem]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''they''
 
From: English ''they''
Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-de1.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-de1.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-de.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-de.m.ogg</sm2>
 +
===Pronunciation===
 +
* dèm
 +
<sm2>Pcm-ng-dem.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-dem.m.ogg</sm2>
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===

Latest revision as of 22:00, 16 June 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English they

Pronunciation

Play

Pronunciation

  • dèm

Play Play

Pronoun

  1. Word wey dem dey take point to anoder word wey dey talk about people wey no follow for di talk talk.
    • We dey try o, woman dey try, de dey try.  — (LAG_38_Elections_DG__129, We are trying; women are trying; they are trying.)
  2. Word wey mean different different people wey person no sabi dem one by one.
    • Na sometime, sometime I go give dem, sometime, de go give me.  — (LAG_08_Austin-And-Donald_DG__124, Sometimes...sometimes, I will give them; other times, they will give me.)
    • Omo, de sey im head don even knock.  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__107, Well, he is said to have psychiatric problems.)
    • De and audit-mata, na di head of service, Hakeem Muri-Okunola, na-im present dem to di governor.  — (ja102__1306, They are particular about auditing, so the Head of Service Hakeem Muri-Okunola introduced the auditors to the governor.)

Translations

  • English: they/them