de

Revision as of 17:08, 6 September 2021 by 102.89.1.137 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

  • deh

Etymology

From: unknown

Pronunciation


Pronoun

  1. We dey try o, woman dey try, de dey try.  — (LAG_38_Elections_DG__129, We are trying; women are trying; they are trying.)
    Palava come burst for di mata sotay civil war start between di two ogas de.  — (bbc__80363, __no translation__)
    • de demself no happy  — (deuber__5888, __no translation__)
    De tin weh e worry me na how de sista e pikin beat me and ma pikin dem plus some kana tok weh e no good.  — (bbc__27768, __no translation__)
    Say na de pipo dem send message for dia friends and family say njooh don land.  — (bbc__22982, __no translation__)
    {{ux|dv|One lucky man Amoh weh deh give e house tins and material for build place for sleep say na de first taim e get assistance. |(
    • Na sometime, sometime I go give dem, sometime, de go give me.  — (LAG_08_Austin-And-Donald_DG__124, Sometimes...sometimes, I will give them; other times, they will give me.)
    • Omo, de sey im head don even knock.  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__107, Guy, they say he has mental problems.)
    • De and audit-mata, na di head of service, Hakeem Muri-Okunola, na-im present dem to di governor, under di headship of one, Mrs.  — (ja102__1306, __no translation__)
    De Bill dey before Parliament now for consideration.  — (bbc__27284, __no translation__)
    Chibuzo Igwe, Samuel Akaeze A.K.A Samito, Gift Akaeze, Omotayo Abamoyegun and Fatai Adebayo, wey bi babalawo, wey dey give dem di juju wey de dem carry go operate.  — (ja102__3014, __no translation__)

Translations

  • English: they/them