de
Naija
Alternative forms
- deh
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- də
Pronoun
definition
- We dey try o, woman dey try, de dey try. — (LAG_38_Elections_DG__129, We are trying; women are trying; they are trying.)
- Palava come burst for di mata sotay civil war start between di two ogas de. — (bbc__80363, __no translation__)
- de demself no happy — (deuber__5888, __no translation__)
- Na sometime, sometime I go give dem, sometime, de go give me. — (LAG_08_Austin-And-Donald_DG__124, Sometimes...sometimes, I will give them; other times, they will give me.)
- Omo, de sey im head don even knock. — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__107, Guy, they say he has mental problems.)
- De and audit-mata, na di head of service, Hakeem Muri-Okunola, na-im present dem to di governor, under di headship of one, Mrs. — (ja102__1306, __no translation__)
Translations
- English: they/them