deadbody

Naija

Etymology

From English: deadbody

Pronunciation

  • dɛ̀dbɔ̀dí

Play Play

Noun

  • Body wey don die.
  • Dem wan burial all di deadbody wey Boko Haram kill.  — (Egbokhare_2020, They want to bury the corpses of the victims killed by Boko Haram.)
  • For dat war dat year, I see pleanty dedbody.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, During the war that year, I saw so many dead bodies.)

Translations

  • English: corpse