Difference between revisions of "dear"

Line 14: Line 14:
 
* Make person dey very important to person.  
 
* Make person dey very important to person.  
 
:* {{ux|dv|Johny too '''dear''' pass gold for my hand. |(NSC_Legbeti_2021. For me, Johny is highly valued, beyond gold.)}}  
 
:* {{ux|dv|Johny too '''dear''' pass gold for my hand. |(NSC_Legbeti_2021. For me, Johny is highly valued, beyond gold.)}}  
:* {{ux|dv|I call him '''dear''' because na wetin e be to me be dat. |(NSC_Legbeti_2021. Sorry but the apartment is beyond my reach.)}}
+
:* {{ux|dv|I dey cal am '''dear''' because na wetin e be to me be dat. |(NSC_Legbeti_2021. I call him 'dear' because that is how much I treasure him.)}}
 +
 
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Make someting money too plenty.  
 
* Make someting money too plenty.  

Revision as of 16:45, 6 July 2021

Naija

Etymology

From: English dear

  • dear


  • dear


Noun

  • Make person dey very important to person.
  • Johny too dear pass gold for my hand.  — (NSC_Legbeti_2021. For me, Johny is highly valued, beyond gold.)
  • I dey cal am dear because na wetin e be to me be dat.  — (NSC_Legbeti_2021. I call him 'dear' because that is how much I treasure him.)

Adjective

  • Make someting money too plenty.
  • No vex but de house too dear pass wetin my pocket fit carry.  — (NSC_Legbeti_2021. Sorry but the apartment is beyond my reach.)
  • Since after dis Coro happen last year na im I stop to dey buy anyting wey dear.  — (NSC_Legbeti_2021. Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)
  • Na wetin person no take play.
  • As people hear wetin be like gun sound, everybody run for them dear life.  — (NSC_Legbeti_2021. At the sound of a gunshot, everybody ran for their dear lives.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: expensive