Difference between revisions of "deir"

Line 12: Line 12:
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
* Word wey de dey use dey talk about group of person minus de speaker and di person e dey follow talk.
+
* Word wey de dey use dey talk about wetin concern people minus di person wey dey talk and di person wey e dey follow talk di talktalk.  
 
:* {{ux|dv|'''Deir''' problem be sey dem no dey hear word. |(Egbokhare_2021, Their problem is that they do not listen.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Deir''' problem be sey dem no dey hear word. |(Egbokhare_2021, Their problem is that they do not listen.)}}
 
:* {{ux|dv| Maybe oga no wan pay '''deir''' salary. |(NSC_2021, Maybe the boss doesn't want to pay their salary.)}}
 
:* {{ux|dv| Maybe oga no wan pay '''deir''' salary. |(NSC_2021, Maybe the boss doesn't want to pay their salary.)}}

Revision as of 22:17, 16 June 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English their

Pronunciation

  • djà

Play Play

Pronoun

  • Word wey de dey use dey talk about wetin concern people minus di person wey dey talk and di person wey e dey follow talk di talktalk.
  • Deir problem be sey dem no dey hear word.  — (Egbokhare_2021, Their problem is that they do not listen.)
  • Maybe oga no wan pay deir salary.  — (NSC_2021, Maybe the boss doesn't want to pay their salary.)

Related forms

Translations

  • English: their