Difference between revisions of "deir"
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 12: | Line 12: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
− | * Word wey de dey use dey talk about | + | * Word wey de dey use dey talk about wetin concern people minus di person wey dey talk and di person wey e dey follow talk di talktalk. |
− | :* {{ux|dv|'''Deir''' problem be sey dem no dey hear word. |( | + | :* {{ux|dv|'''Deir''' problem be sey dem no dey hear word. |(Their problem is that they do not listen.)}} |
− | :* {{ux|dv| Maybe oga no wan pay '''deir''' salary. |( | + | :* {{ux|dv| Maybe oga no wan pay '''deir''' salary. |(Maybe the boss doesn't want to pay their salary.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[deirsef]] | * [[deirsef]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''their'' | * English: ''their'' |
Latest revision as of 10:27, 5 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English their
Pronunciation
- djà
Pronoun
- Word wey de dey use dey talk about wetin concern people minus di person wey dey talk and di person wey e dey follow talk di talktalk.
- Deir problem be sey dem no dey hear word. — (Their problem is that they do not listen.)
- Maybe oga no wan pay deir salary. — (Maybe the boss doesn't want to pay their salary.)
Related forms
Translations
- English: their