deir
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: deir
Pronunciation
- djà
Pronoun
- Use for group of person minus de speaker.
- Deir problem be sey dem no dey hear word. — (Egbokhare_2021, Their problem is that they do not listen.)
- Maybe oga no wan pay deir salary. — (NSC_2021, Maybe the boss doesn't want to pay their salary.)
Related forms
Translations
- English: their