deir

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: deir

Pronunciation

  • djà

Play Play


Pronoun

  • Word wey de dey use dey talk about group of person minus de speaker and di person e dey follow talk.
  • Deir problem be sey dem no dey hear word.  — (Egbokhare_2021, Their problem is that they do not listen.)
  • Maybe oga no wan pay deir salary.  — (NSC_2021, Maybe the boss doesn't want to pay their salary.)

Related forms

Translations

  • English: their