Difference between revisions of "dem"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 15: | Line 15: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
− | Wetin dey use talk about someting wey pass one. | + | * Wetin dey use talk about someting wey pass one. |
:* {{ux|dv| Pikin '''dem'''. |( Egbokhare_2020, The children.)}} | :* {{ux|dv| Pikin '''dem'''. |( Egbokhare_2020, The children.)}} | ||
:* {{ux|dv| Mama '''dem''', train up your pikin '''dem''' o, so dat '''dem''' no go call you devil woman tomorrow. |(deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)}} | :* {{ux|dv| Mama '''dem''', train up your pikin '''dem''' o, so dat '''dem''' no go call you devil woman tomorrow. |(deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)}} | ||
Line 23: | Line 23: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
− | Wetin person dey use talk about person wey no dey dere. | + | * Wetin person dey use talk about person wey no dey dere. |
:* {{ux|dv|'''Dem''' give me cup. |(Egbokhare _2020, They gave me a cup.)}} | :* {{ux|dv|'''Dem''' give me cup. |(Egbokhare _2020, They gave me a cup.)}} | ||
:* {{ux|dv| Because me, and '''dem''' no dey relate. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)}} | :* {{ux|dv| Because me, and '''dem''' no dey relate. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)}} | ||
− | + | ===Note=== | |
− | + | * The use of the pronoun ''dem'' can be honorific as in (wetin person dey use show respect for somebody) as in: | |
+ | {{ux|dv| '''Dem''' dey call you. |( NSC_Tella_2020, They are calling you.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''them'' | * English: ''them'' |
Revision as of 17:14, 7 December 2020
Naija
Etymology
From English: them
Pronunciation
- dɛ̀m
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 862
- Frequency rank in NSC treebank: 24
- Frequency in raw corpus: 61765
- Frequency rank in raw corpus: 5
Pronoun
- Wetin dey use talk about someting wey pass one.
- Pikin dem. — ( Egbokhare_2020, The children.)
- Mama dem, train up your pikin dem o, so dat dem no go call you devil woman tomorrow. — (deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)
- And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for dem to am. — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)
Translations
- English: plural marker
Pronoun
- Wetin person dey use talk about person wey no dey dere.
- Dem give me cup. — (Egbokhare _2020, They gave me a cup.)
- Because me, and dem no dey relate. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)
Note
- The use of the pronoun dem can be honorific as in (wetin person dey use show respect for somebody) as in:
Dem dey call you. — ( NSC_Tella_2020, They are calling you.)
Translations
- English: them