Difference between revisions of "dem"

 
(26 intermediate revisions by 9 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English: ''them'', ''they''
+
From English: ''them''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-dem.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dem.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 862
 
* Frequency rank in NSC treebank: 24
 
* Frequency in raw corpus: 61765
 
* Frequency rank in raw corpus: 5
 
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
Wetin dey use talk about someting wey pass one.
+
# Word wey de dey use dey talk about people or someting minus di person wey dey talk and di person wey e dey follow talk di talktalk.  
#: {{ux|dv| Pikin '''dem'''. |( Egbokhare They gave me a cup.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Dem''' give me cup. |(They gave me a cup.)}}
#: {{ux|dv| Food items '''dem''' |(bbc__49448, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Because me, and '''dem''' no dey relate. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)}}
#: {{ux|dv| Mama '''dem''', train up your pikin '''dem''' o, so dat '''dem''' no go call you devil woman tomorrow. |(deuber__1720, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for '''dem''' to am. |(ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)}}
#: {{ux|dv| Military people, local politicians, rescue people '''dem''' and tori people dey there dey look as one catholic archbishop and imam '''dem''' pray ontop di body. |(bbc__67222, __no translation__)}}
+
# Wetin person dey use show respect for somebody
#: {{ux|dv| Walter McBride/Getty Local health workers for Nigeria believe say snakebite and oda kain bites wey get venom like scorpion '''dem''' and co, dey abort pregnant woman belle. |(bbc__98077, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Dem''' dey call you. |(They are calling you.)}}
#: {{ux|dv| And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for '''dem''' to am. |(ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, And I hear that, according to research, children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of them to them.)}}
+
 
#: {{ux|dv|Why schools '''dem''' no fit resume for Cameroon Anglophone regions Woman '''dem''' for Cameroon say deh don tire for bury dia pikin '''dem''' UN say deh burn 40 schools for two Anglophone Cameroon regions |(bbc__100643, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Na for November 2016 weh de anglophone crisis start and goment take stiff measure for fight de pipo weh deh bi put mop for condemn de way Anglophone '''dem''' bi laik second class citizens and di suffer marginalisation from majority Francophones. |(bbc__70907, __no translation__)}}
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''plural marker''
+
* English: ''them''
 
 
===Pronoun===
 
#Wetin person dey use talk about person wey no dey dere.
 
#: {{ux|dv|'''Dem''' give me cup. |(Egbokhare _2020, They gave me a cup.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dem''' go… |(ENU_12_Social-Life_DG__201, They will...)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dem''' be: |(bbc__71140, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| To '''dem'''. |(BEN_24_Bunkering_DG__49, To them.)}}
 
#: {{ux|dv| for '''dem'''. |(jw__19083, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Because me, and '''dem''' no dey relate. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dem''' sey: ‘Lazarus dey sick well well. |(jw__20235, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| I no know '''dem''' and I no dey work for '''dem'''. |(bbc__7689, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| IAAF say na '''dem''' and fans go decide di vote. |(bbc__57071, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| See eh, na '''dem''' den, na '''dem''' den, na '''dem''' den, |(NST_cleaned__32215, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Di children demsef if all '''dem''' put head togeder |(BEN_04_Education-In-Nigeria_M__49, the children themselves if all them put head together)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dem''' N.L.C. oga wey be Mr. |(deuber__3708, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| E get one woman, na arrest '''dem''' arrest am, |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__94, There was a woman, it is arrest, they had to arrest her eventually.)}}
 
#: {{ux|dv| Shey na like dis '''dem''' go dey dey? |(NST_cleaned__12614, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Sake of dis '''dem''' shun di picking of nomination forms which for happen Monday. |(bbc__86722, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Na only '''dem''' na im get am for Nigeria. |(NST_cleaned__5115, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Dat one na because na small small '''dem''' dey bring am comot. |(bbc__27070, __no translation__)}}
 
 
 
#: {{ux|dv| But if some of '''dem''' sey '''dem''' no like to hear, |(jw__5411, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| You know all dose kind men, some of '''dem''' '''dem''' go go drink. |(NST_cleaned__21868, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dem''' sey you go born, your Papa get money. |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__169, they say you will have children, you father has money.)}}
 
#: {{ux|dv| Foto '''dem''' of madam May meeting wit oga Buhari |(bbc__52822, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dem''' Don Re-admit S.A Archbishop, Desmond Tutu |(ja102__1416, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Some people dey blame God, '''dem''' sey e no just care. |(jw__32604, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dem''' neva talk di date wen dis tour go happen but D'banj say make pipo watch out for am. |(bbc__29329, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dem''' san explain say although e be true say some people train for de Osu Castle, '''dem''' no be government related, as di man wey dey lead de team use office facility for en private business. |(bbc__29474, __no translation__)}}
 
# case-cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv| True true, e dey possible for their sense to correct, and for '''dem''' to repent and come back to God. |(jw__20500, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| That 15 minutes just good for us and for '''dem'''.” One circuit overseer write sey: “When I dey about 13 to 19 years, I get many question wey dey my mind. |(jw__25092, __no translation__)}}
 
 
 
  
 +
===Particle===
 +
* Wetin dey use talk about someting wey pass one.
 +
:* {{ux|dv| Pikin '''dem'''. |(The children.)}}
 +
:* {{ux|dv| Mama '''dem''', train up your pikin '''dem''' o, so dat '''dem''' no go call you devil woman tomorrow. |(deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: them
+
* English: ''plural marker''

Latest revision as of 10:29, 5 May 2023

Naija

Etymology

From English: them

Pronunciation

  • dɛ̀m

Play Play


Pronoun

  1. Word wey de dey use dey talk about people or someting minus di person wey dey talk and di person wey e dey follow talk di talktalk.
    • Dem give me cup.  — (They gave me a cup.)
    • Because me, and dem no dey relate.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)
    • And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for dem to am.  — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)
  2. Wetin person dey use show respect for somebody
    • Dem dey call you.  — (They are calling you.)

Translations

  • English: them

Particle

  • Wetin dey use talk about someting wey pass one.
  • Pikin dem.  — (The children.)
  • Mama dem, train up your pikin dem o, so dat dem no go call you devil woman tomorrow.  — (deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)

Translations

  • English: plural marker